Unpredictably, One added a song to our Gospel playlist. He called this song, I no fit to lie.
HERE LYRICS
Intro verse
Wanna cease this chance to thank Jehovah
All my problems now are over
Anything I need ma God dey offer
He protects me he dey give me cover
Chorus
I no fit to lie o
I no fit to lie o
I no fit to lie o
Cos Baba dey bless me
I no fit to lie o
I no fit to lie o
I no fit to lie o
Cos Baba dey bless me
2nd verse
Lucifer no dey near me
Enemies dey fear me
Dem no fit dare me
I know say dem dey hear me
Nothing fit to scare me
Ma God make me scary
Dem no fit steer me
I no be dema car o
Chorus
I no fit to lie o
I no fit to lie o
I no fit to lie o
Cos Baba dey bless me
I no fit to lie o
I no fit to lie o
I no fit to lie o
Cos Baba dey bless me
3rd verse
Always cared for me from the day I was born
So I’ll worship Him till the day I’m gone
He sew ma dress for me wen it was torn
Out of ma flesh he comot all the thorns
So
Chorus
I no fit to lie o
I no fit to lie o
I no fit to lie o
Cos Baba dey bless me
I no fit to lie o
I no fit to lie o
I no fit to lie o
Cos Baba dey bless me
Intro verse
2nd verse
Lucifer no dey near me
Enemies dey fear me
Dem no fit dare me
I know say dem dey hear me
Nothing fit to scare me
Ma God make me scary
Dem no fit steer me
I no be dema car o
Chorus
I no fit to lie o
I no fit to lie o
I no fit to lie o
Cos Baba dey bless me
I no fit to lie o
I no fit to lie o
I no fit to lie o
Cos Baba dey bless me
#yeSire
ONE!!
VANTINO
Hehe
Babaaa